highvoltage
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English high and voltage
Pronunciation
- áívòtèdʒ
Noun
- Di name wey de dey call stout beer.
- I wan high highvoltage. — (Egbokhare_2021, I need a bottle of guinness stout.)
- As light pass as e suppose be from meter go inside house.
- Highvoltage dey carry blow person property. — (NSC_Abonyi_2021, High voltage damages electronics.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: guinness stout, highvoltage