Difference between revisions of "hole"
(→Noun) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
#:*{{ux|dv|Di pot get '''hole''' for under. |(BEN_36_Clever-Girl_MG__70, The pot is leaking at the bottom.)}} | #:*{{ux|dv|Di pot get '''hole''' for under. |(BEN_36_Clever-Girl_MG__70, The pot is leaking at the bottom.)}} | ||
#:*{{ux|dv|E get one guy wey dey tell me sey he no fit marry girl wey get more dan one '''hole''' for her ear. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__3, A particular guy told me that he would not marry a woman with multiple piercing on an earlobe.)}} | #:*{{ux|dv|E get one guy wey dey tell me sey he no fit marry girl wey get more dan one '''hole''' for her ear. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__3, A particular guy told me that he would not marry a woman with multiple piercing on an earlobe.)}} | ||
− | |||
− | |||
#:*{{ux|dv|Na round '''hole''' for side of one hill them dey follow enter the shrine. |(katakata__341, They used a cave-like opening beside a hill to get into the shrine.)}} | #:*{{ux|dv|Na round '''hole''' for side of one hill them dey follow enter the shrine. |(katakata__341, They used a cave-like opening beside a hill to get into the shrine.)}} | ||
#:*{{ux|dv|For there, dem come tell me sey make I dig '''hole''' wey soldiers go dey hide as dem dey fight war. |(jw__15717, I was told to make dugouts for soldiers to conceal themselves while the are prosecuting a war.)}} | #:*{{ux|dv|For there, dem come tell me sey make I dig '''hole''' wey soldiers go dey hide as dem dey fight war. |(jw__15717, I was told to make dugouts for soldiers to conceal themselves while the are prosecuting a war.)}} | ||
− | |||
#Na di space wey woman take dey piss, sex and born pikin. | #Na di space wey woman take dey piss, sex and born pikin. | ||
#:*{{ux|dv|E dey use im '''hole''' for money.|(Egbokhare_2021, She is a prostitute.)}} | #:*{{ux|dv|E dey use im '''hole''' for money.|(Egbokhare_2021, She is a prostitute.)}} |
Revision as of 18:52, 8 July 2021
Naija
Etymology
From: English hole
Pronunciation
- hô
Noun
- Na space wey de dey for someting.
- Di pot get hole for under. — (BEN_36_Clever-Girl_MG__70, The pot is leaking at the bottom.)
- E get one guy wey dey tell me sey he no fit marry girl wey get more dan one hole for her ear. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__3, A particular guy told me that he would not marry a woman with multiple piercing on an earlobe.)
- Na round hole for side of one hill them dey follow enter the shrine. — (katakata__341, They used a cave-like opening beside a hill to get into the shrine.)
- For there, dem come tell me sey make I dig hole wey soldiers go dey hide as dem dey fight war. — (jw__15717, I was told to make dugouts for soldiers to conceal themselves while the are prosecuting a war.)
- Na di space wey woman take dey piss, sex and born pikin.
- E dey use im hole for money. — (Egbokhare_2021, She is a prostitute.)
- Life don spoil sotay some men no dey take eye woman make dey reason how de go enter di woman hole even if na their own pikin. — (NSC_Abonyi_2021, Moral decadence has reached an all time low to the extent that some men get so randy and have incestuous relations.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: hole, pothole, vagina