houseboy
Naija
Etymology
From: English house and boy
Pronunciation
- háúsbɔ́ì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 7
- Frequency rank in raw corpus: 9986
Noun
- Na boy or man wey dey stay with oga and madam dey work for dem.
- Our houseboy dey wash car. — (Egbokhare_2021, The housekeeper is washing the car.)
- E also include to sell pikin to dey beg and do houseboy work without pay. — (bbc__39286, It involves child labour and housekeeping without monetary rewards.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: a male house keeper