housegirl
Naija
Etymology
From: English housegirl
Pronunciation
- háúsgɛ̂
Noun
- Na girl or woman wey dey stay with oga and madam dey work for dem.
- Na our housegirl dey wash our cloth o. — (Egbokhare_2021, Our maid does the laundry.)
- E no get housegirl, e no get houseboy, e no get who dey help am. — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__43, She has neither a maid nor houseboy or anyone assist him/her.)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: maid