Difference between revisions of "husband house"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[papa house]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''Matrimonial home'' | * English: ''Matrimonial home'' |
Revision as of 21:02, 28 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English husband, house
Pronunciation
- hɔ́zbàndháùs
Noun
- Wetin wife dey call di place wey she and her husband dey stay.
- My husband house na my husband house, e no matter whether e small or big. — (NSC_Legbeti_2021. Regardless of how big my husband's house is, it is still our home.)
- I dey like to tell oder women say room and parlour wey be husband house sweet pass mansion wey be papa own. — (NSC_Legbeti_2021. I like informing women that having a matrimonial home no matter how small is better than staying in one's father's mansion.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Matrimonial home