Difference between revisions of "kpons"
(→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Na as person take get correct muscle for body wey dey show for im hand and im shoulder. | * Na as person take get correct muscle for body wey dey show for im hand and im shoulder. | ||
− | :* {{ux|dv|My broda get '''kpons''' o.|( | + | :* {{ux|dv|My broda get '''kpons''' o.|(NSC_2020, My brother has huge muscles on his hand and shoulder.)}} |
:* {{ux|dv| No be by '''kpons''' o, if you do anyhow, you go see anyhow. |(NSC_2021, Your muscles don't mean a thing, if you misbehave you could get into trouble.)}} | :* {{ux|dv| No be by '''kpons''' o, if you do anyhow, you go see anyhow. |(NSC_2021, Your muscles don't mean a thing, if you misbehave you could get into trouble.)}} | ||
Revision as of 20:26, 3 October 2022
Naija
Pronunciation
- kpɔ̂ns
Noun
- Na as person take get correct muscle for body wey dey show for im hand and im shoulder.
- My broda get kpons o. — (NSC_2020, My brother has huge muscles on his hand and shoulder.)
- No be by kpons o, if you do anyhow, you go see anyhow. — (NSC_2021, Your muscles don't mean a thing, if you misbehave you could get into trouble.)
Synonyms
Translations
- English: muscles