Difference between revisions of "leak"
(→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small. | # Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small. | ||
− | #:*{{ux|dv|''' | + | #:*{{ux|dv|'''Less di tube as di tyre sef don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021. Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)}} |
#:*{{ux|dv|I beg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}} | #:*{{ux|dv|I beg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}} | ||
# Make people know wetin suppose be secret. | # Make people know wetin suppose be secret. | ||
Line 21: | Line 21: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[burst]], [[open]] | * [[burst]], [[open]] | ||
− | + | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''Deflate, expose'' | * English: ''Deflate, expose'' |
Revision as of 16:27, 21 June 2021
Naija
Etymology
From: English leak
Pronunciation
- lîk
Verb
- Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
- Less di tube as di tyre sef don dey leak. — (Egbokhare_2021. Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)
- I beg tell am sey di bucket dey leak. — (NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)
- Make people know wetin suppose be secret.
- Even when de say ehn question leak, who dey leak am? — (NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who is responsible?)
- Police cancel exams sake of say dis papers leak. — (bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)
Synonyms
Translations
- English: Deflate, expose