Difference between revisions of "leave"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # | + | # Make person comot for one place go anoder. |
− | #:* {{ux|dv|Make we ready to '''leave''' | + | #:* {{ux|dv|Make we ready to '''leave''' dem. |(jw__29072. Let us prepare to leave them.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Di man don leave im wife follow anoder woman? |(NSC_2021, The man left his wife for another woman.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Who '''leave''' dirty dirty cloth for floor? |(NSC_2021, Who left clothes on the floor.)}} | |
− | #:* {{ux|dv|Who '''leave''' dirty | + | # Make person no carry someting follow body. |
#:* {{ux|dv|'''Leave''' am. |(deuber__3550, leave it.)}} | #:* {{ux|dv|'''Leave''' am. |(deuber__3550, leave it.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Dey try dey '''leave''' your phone for house dat area no too pure like dat. |(NSC_2021, Try to always leave your phone at home, things are not | ||
+ | # Make person no keep someting for mind. | ||
#:* {{ux|dv|You go dey ready to '''leave''' dis things? |(jw__29071. You should be ready to change your ways.)}} | #:* {{ux|dv|You go dey ready to '''leave''' dis things? |(jw__29071. You should be ready to change your ways.)}} | ||
− | # | + | # Make person no send someting or person. |
+ | #:* {{ux|dv| You suppose '''leave''' all dose nonsense nonsense people for dat area. |(NSC_2021, You should leave all those silly people.)}} | ||
+ | # Make person carry someting follow body. | ||
#:* {{ux|dv|E say her husband don run '''leave''' wit children. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)}} | #:* {{ux|dv|E say her husband don run '''leave''' wit children. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)}} | ||
− | # | + | # Make person keep someting for somewhere. |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|[[abeg]] pull your shoe '''leave''' am for [[domot]]. |(NSC_Legbeti_2021. Leave your shoes by the door please.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[comot]] | * [[comot]] |
Revision as of 12:28, 5 July 2021
Naija
Etymology
From: English leave
Pronunciation
- lív
Noun
- Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
- I dey maternity leave for three months. — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)
- For Japan, mama and papa get di same leave when dem born new pikin. — (bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on the same leave.)
- Why men need paternity leave for Nigeria — (bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria?.)
Verb
- Make person comot for one place go anoder.
- Make we ready to leave dem. — (jw__29072. Let us prepare to leave them.)
- Di man don leave im wife follow anoder woman? — (NSC_2021, The man left his wife for another woman.)
- Who leave dirty dirty cloth for floor? — (NSC_2021, Who left clothes on the floor.)
- Make person no carry someting follow body.
- Leave am. — (deuber__3550, leave it.)
- {{ux|dv| Dey try dey leave your phone for house dat area no too pure like dat. |(NSC_2021, Try to always leave your phone at home, things are not
- Make person no keep someting for mind.
- You go dey ready to leave dis things? — (jw__29071. You should be ready to change your ways.)
- Make person no send someting or person.
- You suppose leave all dose nonsense nonsense people for dat area. — (NSC_2021, You should leave all those silly people.)
- Make person carry someting follow body.
- E say her husband don run leave wit children. — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)
- Make person keep someting for somewhere.
Synonyms
Translations
- English: leave