Difference between revisions of "make"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 25: | Line 25: | ||
#:* {{ux|dv|So dis are di things dat '''make''' shawarma.|(LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)}} | #:* {{ux|dv|So dis are di things dat '''make''' shawarma.|(LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)}} | ||
# As e be sey person don get money. | # As e be sey person don get money. | ||
− | #:*{{ux|dv|Di guy don '''make''' am. |( | + | #:*{{ux|dv|Di guy don '''make''' am. |(The guy has become successful.)}} |
#:*{{ux|dv| You go fit still '''make''' am. Still dey try.|(You can still make it. Keep trying.)}} | #:*{{ux|dv| You go fit still '''make''' am. Still dey try.|(You can still make it. Keep trying.)}} | ||
Revision as of 18:39, 3 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English make
Pronunciation
- mêk
Auxiliary
- Word wey de dey use sey matter go be.
- Na im make Sanchez no wan stay. — (PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)
- Wetin go make you reason sey na you dem go pick. — (What convinced you that you will be selected.)
- I say make you come you dey ask me why you go come. Na me born you or na you born me? — (I said you should come and you are asking why you should come? Was it you who gave birth me or was it me who gave birth to you?)
Translations
- English: let
Verb
- As person de take do something.
- Im sabi how dem make suya. — (He knows how to prepare suya.)
- So dis are di things dat make shawarma. — (LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)
- As e be sey person don get money.
- Di guy don make am. — (The guy has become successful.)
- You go fit still make am. Still dey try. — (You can still make it. Keep trying.)
Related forms
Translations
- English: let, do, succeed