Difference between revisions of "one"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wôn | * wôn | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-one.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-one.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Numeral=== | ===Numeral=== | ||
Line 22: | Line 16: | ||
:* {{ux|dv|Na only '''one''' hotel get CCTV for dis town sir.. |(NSC_Legbeti_2021. Only one hotel has a CCTV in this town sir.)}} | :* {{ux|dv|Na only '''one''' hotel get CCTV for dis town sir.. |(NSC_Legbeti_2021. Only one hotel has a CCTV in this town sir.)}} | ||
:* {{ux|dv|'''One''' room. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__107, One room !)}} | :* {{ux|dv|'''One''' room. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__107, One room !)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Di mama of '''one''' tok say e go take some time for dem to divorce proper because dem get pikin togeda. |(bbc__35869. The mother of two | + | :* {{ux|dv|Di mama of '''one''' tok say e go take some time for dem to divorce proper because dem get pikin togeda. |(bbc__35869. The mother of two said the divorce will take awhile because of their kids.)}} |
− | :* {{ux|dv|Ehn because if I say make I carry woman join '''one''' wey I go do, my broda, na, na double work be dat '''one'''. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__95, Ehn, Because if I decided to | + | :* {{ux|dv|Ehn because if I say make I carry woman join '''one''' wey I go do, my broda, na, na double work be dat '''one'''. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__95, Ehn, Because if I decided to marry another woman in addition to the one I am married to alrady, my brother, that will be a lot of stress.)}} |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Line 29: | Line 23: | ||
#:* {{ux|dv|I agree for dat '''one'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__29, I agreed on that one.)}} | #:* {{ux|dv|I agree for dat '''one'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__29, I agreed on that one.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Di oda '''one'''… |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__52, The other one...)}} | #:* {{ux|dv|Di oda '''one'''… |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__52, The other one...)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|Di slim '''one''', |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__60, The slim one | + | #:* {{ux|dv|Di slim '''one''', |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__60, The slim one..)}} |
# Na when person dey talk about someting wey dey happen or don happen. | # Na when person dey talk about someting wey dey happen or don happen. | ||
#:* {{ux|dv|Which '''one''' be dis one wey you just dey carry face for everybody? |(NSC_Legbeti_2021. Exactly Why are you upset with everyone?)}} | #:* {{ux|dv|Which '''one''' be dis one wey you just dey carry face for everybody? |(NSC_Legbeti_2021. Exactly Why are you upset with everyone?)}} | ||
Line 42: | Line 36: | ||
* [[one dose]] | * [[one dose]] | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''number'', ''prefrence'' |
Revision as of 17:09, 15 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English one
Pronunciation
- wôn
Numeral
- Na de number wey come dey before two.
- Na only one hotel get CCTV for dis town sir.. — (NSC_Legbeti_2021. Only one hotel has a CCTV in this town sir.)
- One room. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__107, One room !)
- Di mama of one tok say e go take some time for dem to divorce proper because dem get pikin togeda. — (bbc__35869. The mother of two said the divorce will take awhile because of their kids.)
- Ehn because if I say make I carry woman join one wey I go do, my broda, na, na double work be dat one. — (WAZL_11_Kabuchi_DG__95, Ehn, Because if I decided to marry another woman in addition to the one I am married to alrady, my brother, that will be a lot of stress.)
Noun
- Na when person wan talk about particular ting out of two or many tings.
- I agree for dat one. — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__29, I agreed on that one.)
- Di oda one… — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__52, The other one...)
- Di slim one, — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__60, The slim one..)
- Na when person dey talk about someting wey dey happen or don happen.
- Which one be dis one wey you just dey carry face for everybody? — (NSC_Legbeti_2021. Exactly Why are you upset with everyone?)
- And one of im inlaw dey sick sef. — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__113, One of his in-laws was even sick.)
- Na when person select out of plenty people or ting,
- Na dis one i like pass for all of dem. — (NST_cleaned__32671. I prefer this one more than all of them.)
- How Bible take use faith and love together, but which one big pass? — (jw__13957. Of love and faith, whch is the greatest according to the bible?)
- I no know which one to call you. — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__41, I said, I don't know which of them to call you.)
- We fit pray long prayer or short one. — (jw__14767. We may say a short or long prayer.)
Related forms
Translations
- English: number, prefrence