passing
Naija
Etymology
From: English pass + ing
Pronunciation
- pásìŋ
Noun
- When dem dey play football and de ball dey move from leg to leg.
- If you see as Messi take knack am di passing wey e take score, you go bow. — (Egbokhare_2020. The way Messi passed the ball that led to the goal was awesome.)
- When di passing come from di right angle, e go hard any correct striker make e no score. — (NSC_Legbeti_2021. When a ball is passed to a striker from a perfect angle, it's difficult not to score.)
Synonyms
Translations
- English: passing