Difference between revisions of "pocketmoney"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no dey do wetin she send us.|(NSC_2021, Mother seized our pocket money for being disobedient.)}} | #:* {{ux|dv| Mama don collect our '''pocketmoney''' as we no dey do wetin she send us.|(NSC_2021, Mother seized our pocket money for being disobedient.)}} | ||
# Money wey person dey keep to hold body together. | # Money wey person dey keep to hold body together. | ||
− | #:* {{ux|dv| Guy man don give woman im '''pocketmoney''' finish.|(NSC_2021, The young man has spent all of his | + | #:* {{ux|dv| Guy man don give woman im '''pocketmoney''' finish.|(NSC_2021, The young man has spent all of his savings on women.)}} |
− | #:* {{ux|dv| '''Pocketmoney''' wey I keep for next month don finish.| (NSC_2021, I have exhausted the | + | #:* {{ux|dv| '''Pocketmoney''' wey I keep for next month don finish.| (NSC_2021, I have exhausted the money I saved for next month.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[money]] | * [[money]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''pocket money'' | + | * English: ''pocket money, savings'' |
Revision as of 13:33, 28 August 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English pocket and money
Pronunciation
- pɔ̀kɛ̀tmɔ́nɪ́
Noun
- Na small money wey de dey give person sey make im keep to hold body together.
- Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike. — (NSC_2021, The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
- Mama don collect our pocketmoney as we no dey do wetin she send us. — (NSC_2021, Mother seized our pocket money for being disobedient.)
- Money wey person dey keep to hold body together.
- Guy man don give woman im pocketmoney finish. — (NSC_2021, The young man has spent all of his savings on women.)
- Pocketmoney wey I keep for next month don finish. — (NSC_2021, I have exhausted the money I saved for next month.)
Related forms
Translation
- English: pocket money, savings