Difference between revisions of "pocketmoney"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 5: | Line 5: | ||
From: English ''pocket'' and ''money'' | From: English ''pocket'' and ''money'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * pɔ̀kɛ̀tmɔ̀ní |
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 11:36, 16 September 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English pocket and money
Pronunciation
- pɔ̀kɛ̀tmɔ̀ní
Noun
- Small money wey de dey give person sey make im hold for hand.
- Di pocketmoney wey broder give me don loss as I carry bike. — (NSC_2021, The pocket money given to me by my brother got missing as I was entering the motorcycle.)
- Mama don collect our pocketmoney as we no dey do wetin she send us. — (NSC_2021, Mother seized our pocket money for being disobedient.)
- Money wey person dey keep for esef make e dey fit use one or two tings.
- Guy man don give woman im pocketmoney finish. — (NSC_2021, The young man has spent all of his savings on women.)
- Pocketmoney wey I keep for next month don finish. — (NSC_2021, I have exhausted the money I saved for next month.)
Related forms
Translation
- English: pocket money, savings