Difference between revisions of "priest"
(→Noun) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * priêst |
<sm2>Pcm-ng-priest.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-priest.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-priest.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-priest.m.ogg</sm2> |
Revision as of 17:26, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: English priest
Pronunciation
- priêst
Noun
Person for church or for shrine wey de wear special cloth wey e work na to tanda for middle dey help people reach di higher person wey ordinary eye no fit see
- When you hear priest wetin dey run enter your mind na juju. — (Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)
Synonym
Translation
- English: priest