Difference between revisions of "priest"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Person for church or for [[shrine]] wey de wear special cloth wey | + | * Person for church or for [[shrine]] wey de wear special cloth wey im work na to dey help people consult di person wey ordinary [[eye]] no fit see. |
:*{{ux|dv|When you hear '''priest''' wetin dey run enter your mind na juju.|(Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)}} | :*{{ux|dv|When you hear '''priest''' wetin dey run enter your mind na juju.|(Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)}} |
Latest revision as of 00:04, 8 March 2024
Naija
Etymology
From: English priest
Pronunciation
- prîst
Noun
- Person for church or for shrine wey de wear special cloth wey im work na to dey help people consult di person wey ordinary eye no fit see.
- When you hear priest wetin dey run enter your mind na juju. — (Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)
- Ehen? You be priest, I be priest. No tink sey because when you draw who you dey worship e be like oyibo and my own be like black man sey you own get power pass my own — (And then? You are a priest, I am a priest. Don’t think that becase when you draw who you worship they look like a Caucasian and mine looks dark skinned that yours is more powerful than mine.)
Synonym
Translation
- English: priest