Difference between revisions of "private"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 29: | Line 29: | ||
:* {{ux|dv| I no really dey like use bus travel, na '''private''' make sense pass for me. At least I go siddon well. |(NSC_2021, I don't really like to travel with public transport, I prefer to travel with privately owned vehicles.)}} | :* {{ux|dv| I no really dey like use bus travel, na '''private''' make sense pass for me. At least I go siddon well. |(NSC_2021, I don't really like to travel with public transport, I prefer to travel with privately owned vehicles.)}} | ||
:* {{ux|dv| You must dey do [[account]] give your oga everyday. If your keke na '''private''', ehen, you fit carry all di money go house.|(NSC_2021, You have to remit some money to your boss, if your tricycle was all yours, then you can go home with all the money you've made.)}} | :* {{ux|dv| You must dey do [[account]] give your oga everyday. If your keke na '''private''', ehen, you fit carry all di money go house.|(NSC_2021, You have to remit some money to your boss, if your tricycle was all yours, then you can go home with all the money you've made.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Wetin you dey use all | + | :* {{ux|dv| Wetin you dey use all dis [[moto]] wey dey your house do? Carry some do [[commercial]], den you fit keep one or two for '''private'''. |(NSC_2021, What are you doing with all these cars in your house? Take some and turn them into taxis and then you can keep some for private use.)}} |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 20:13, 24 November 2022
Naija
Etymology
From: English private
Pronunciation
- práìvêt
Adjective
- Someting wey no be government own.
- E be architect and don do work for both public and private sector. — (bbc__48103, He is an architect who has worked in the private and private sectors.)
- How dis lie-lie and spread of fake info dey for private and public networks? — (bbc__56477, How did the lies and fake news spread across private and public networks.)
- We don tell dem for private, we don tell dem for public. — (bbc__8549, We have told them both in private and in public.)
- Someting wey be person own wey person no follow am get.
- Better landlord dey dey o, but noting be like make you dey your private house. Even if you like make e one room, but na you get am. — (NSC_2021, There are good landlords, but it is much better to have your own property. Even if it's just a single room, but it's yours.)
Antonyms
Translations
- English: private
Noun
- Someting wey person get wey e no dey give person report or money ontop.
- As you never hold better, you go fit do hire purchase, den you go save money get private. — (NSC_2021, Since you haven't yet made any money, you can find a 'lease to buy' programme and go along with it till you can afford yours.)
- I no really dey like use bus travel, na private make sense pass for me. At least I go siddon well. — (NSC_2021, I don't really like to travel with public transport, I prefer to travel with privately owned vehicles.)
- You must dey do account give your oga everyday. If your keke na private, ehen, you fit carry all di money go house. — (NSC_2021, You have to remit some money to your boss, if your tricycle was all yours, then you can go home with all the money you've made.)
- Wetin you dey use all dis moto wey dey your house do? Carry some do commercial, den you fit keep one or two for private. — (NSC_2021, What are you doing with all these cars in your house? Take some and turn them into taxis and then you can keep some for private use.)
Antonyms
Translation
English: private