Difference between revisions of "prosper"
Line 5: | Line 5: | ||
* prɔ́spà | * prɔ́spà | ||
<sm2>Pcm-ng-prosper.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-prosper.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-propser.m.ogg</sm2> |
===Proper Noun=== | ===Proper Noun=== |
Revision as of 19:27, 20 January 2022
Naija
Etymology
From: English prosper
Pronunciation
- prɔ́spà
Proper Noun
- Name wey de dey give person.
- She don give di pikin wey she born Prosper. — ( NSC_2021, She named her child Prosper.)
Translation
- English: a given name
Verb
- Make someting wey person dey do go wellwell.
- All di business wey I put my hand for just dey prosper. — ( NSC_2021, I prosper in all the business I venture into.)
Translation
- English: prosper