Difference between revisions of "put"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * {{ux|dv| E be like sey de no go put dis guy for di match o | (NSC_Emeka_2020, It looks like they won't put this guy in the match. )}} | + | * {{ux|dv| E be like sey de no go '''put''' dis guy for di match o | (NSC_Emeka_2020, It looks like they won't put this guy in the match. )}} |
====Serial Verb==== | ====Serial Verb==== |
Revision as of 16:38, 15 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English put
Pronunciation
- pʊt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 326
- Frequency rank in NSC treebank: 57
- Frequency in raw corpus: 4185
- Frequency rank in raw corpus: 90
Definition
- Sey dem carry something for where e dey, carry am go anoder place.
Verb
- E be like sey de no go put dis guy for di match o — (NSC_Emeka_2020, It looks like they won't put this guy in the match. )
Serial Verb
- You turn am put inside rubber. — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__8, You put it into a plastic bowl.)
- Dat one join put for ideal man. — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__174, That one is part of the ideal man.)
- When Urhobo women dey cook ukodo, de dey sweat put. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, When Urhobo women cook ukodo, they sweat also.)
Related Forms
put eye, put mouth, put mind, put hand
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: put