Difference between revisions of "reason"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # | + | # Make person think someting well well before e do am |
− | #:* {{ux|dv|'''reason''' am wellwell before you talk o. Egbokhare -2020 | + | #:* {{ux|dv|'''reason''' am [[wellwell]] before you talk o.|(Egbokhare -2020, Think carefully before speaking)}} |
#:* {{ux|dv|#Nysc allowance dey make corpers dey '''reason''' no go follow for Labour strike |(bbc__8094, _The corpers are reluctant to join the strike becauseof their NYSC allowance_)}} | #:* {{ux|dv|#Nysc allowance dey make corpers dey '''reason''' no go follow for Labour strike |(bbc__8094, _The corpers are reluctant to join the strike becauseof their NYSC allowance_)}} | ||
#wetin person think wey be why e do wetin e do | #wetin person think wey be why e do wetin e do |
Revision as of 22:45, 3 August 2021
Naija
Etymology
From English: reason
Pronunciation
- rízìn
Noun
- Wetin be de cause of someting
- Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason. — (bbc__78583, _The company shut down for a while due to security reasons_)
- Di reason behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing. — (bbc__37754, _The Argungu fishing festival holds annually in other to promote unity and fishing_)
- Di researchers come conclude say make dem wey like red meat no stop to dey chop because of health reason. — (bbc__37950, _The researchers concluded that non-vegetarians have no reason to stop the consumption of red meat for health reasons_)
- Garri no fit get any reason to cost o, — (WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)
- Di Embassy bin announce say dem don close dem Abuja goment office for visa and American Citizen Service without reason. — (bbc__31217, _American Embassy closed down their visa and Citizen Service office without reason_)
Translations
- English: cause or motivation for an action
Verb
- Make person think someting well well before e do am
- reason am wellwell before you talk o. — (Egbokhare -2020, Think carefully before speaking)
- #Nysc allowance dey make corpers dey reason no go follow for Labour strike — (bbc__8094, _The corpers are reluctant to join the strike becauseof their NYSC allowance_)
- wetin person think wey be why e do wetin e do
- Na football some pipo use reason di collabo. — (bbc__70746, _Football motivated the choice some people made_)
- Every pikin get right to reason wetin im wan reason, and to worship wetin im wan worship. — (hildrights__344._Every child has a right to their beliefs and what they worship_)
- wetin person suppose think before e go fit do someting
- Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey reason di need to dey give animals legal rights. — (bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights)
- Wetin dey make you dey reason, wetin dey make you concentrate, e don go. — (NST_cleaned_6190. The reason for your reluctance and concentration no longer exist_)
Translations
- English: think, reflect