Difference between revisions of "reason"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''reason'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* rízìn | * rízìn | ||
Line 16: | Line 12: | ||
* Frequency in raw corpus: 977 | * Frequency in raw corpus: 977 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 374 | * Frequency rank in raw corpus: 374 | ||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #wetin be de cause of someting | |
− | #: {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv|Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason. |(bbc__78583, _The company shut down for awhile due to securty reason_)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Di '''reason''' behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing. |(bbc__37754, _The Argungu fishing festival holds annually in other to promote unity and fishing_)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Di researchers come conclude say make dem wey like red meat no stop to dey chop because of health reason. |(bbc__37950, _The researchers concluded that non vegetarians should not stop the consumption of red meat for health reasons__)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Garri no fit get any '''reason''' to cost o, |(WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Di Embassy bin announce say dem don close dem Abuja goment office for visa and American Citizen Service without '''reason'''. |(bbc__31217, _American Embassy closed down their visa and citizen service office without reason_)}} | |
− | + | ====Related forms==== | |
− | + | * [[health reason]], [[security reason]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Di '''reason''' behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing. |(bbc__37754, | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Garri no fit get any '''reason''' to cost o, |(WAZP_02_Porico_M__106, | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Di Embassy bin announce say dem don close dem Abuja goment office for visa and American Citizen Service without '''reason'''. |(bbc__31217, | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | |||
− | * [[ | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''cause of motivation for an action'' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | #make person think about someting well well before e do am | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''reason''' am wellwell before you talk o. Egbokhare -2020.|Think carefully before speaking}} | |
− | + | #make wetin person think be why e do wetin e do | |
− | + | #:* {{ux|dv|Na football some pipo use '''reason''' di collabo. |(bbc__70746, __no translation__)}} | |
− | #: {{ux|dv|'''reason''' am wellwell before you talk o.| | + | #:* {{ux|dv|Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344, __no translation__)}}) |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Dey '''reason''' men. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__195, Considering men.)}} |
− | #: {{ux|dv|Na football some pipo use '''reason''' di collabo. |(bbc__70746, __no translation__)}} | + | #:* {{ux|dv|Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey '''reason''' di need to dey give animals legal rights. |(bbc__33466, __no translation__)}} |
− | #: | + | #:* {{ux|dv|#NyscAllowance dey make corpers dey '''reason''' no go follow for Labour strike |(bbc__8094, __no translation__)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|INEC don promise to take proper care of corpers during election #NyscAllowance dey make corpers dey '''reason''' no go follow for Labour strike |(bbc__57241, __no translation__)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Wetin dey make you dey '''reason''', wetin dey make you concentrate, e don go. |(NST_cleaned__6190, __no translation__)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Dey '''reason''' men. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__195, Considering men.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey '''reason''' di need to dey give animals legal rights. |(bbc__33466 | ||
− | |||
− | |||
− | #: | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|INEC don promise to take proper care of corpers during election #NyscAllowance dey make corpers dey '''reason''' no go follow for Labour strike |(bbc__57241, __no translation__ | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Wetin dey make you dey '''reason''', wetin dey make you concentrate, e don go. |(NST_cleaned__6190, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: think, reflect | * English: think, reflect |
Revision as of 14:52, 29 October 2020
Naija
Etymology
From English: reason
Pronunciation
- rízìn
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 19
- Frequency rank in NSC treebank: 479
- Frequency in raw corpus: 977
- Frequency rank in raw corpus: 374
Noun
- wetin be de cause of someting
- Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason. — (bbc__78583, _The company shut down for awhile due to securty reason_)
- Di reason behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing. — (bbc__37754, _The Argungu fishing festival holds annually in other to promote unity and fishing_)
- Di researchers come conclude say make dem wey like red meat no stop to dey chop because of health reason. — (bbc__37950, _The researchers concluded that non vegetarians should not stop the consumption of red meat for health reasons__)
- Garri no fit get any reason to cost o, — (WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)
- Di Embassy bin announce say dem don close dem Abuja goment office for visa and American Citizen Service without reason. — (bbc__31217, _American Embassy closed down their visa and citizen service office without reason_)
- Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason. — (bbc__78583, _The company shut down for awhile due to securty reason_)
Related forms
Translations
- English: cause of motivation for an action
Verb
- make person think about someting well well before e do am
- reason am wellwell before you talk o. Egbokhare -2020. — Think carefully before speaking
- make wetin person think be why e do wetin e do
- Na football some pipo use reason di collabo. — (bbc__70746, __no translation__)
- Every pikin get right to reason wetin im wan reason, and to worship wetin im wan worship. — (hildrights__344, __no translation__))
- Dey reason men. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__195, Considering men.)
- Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey reason di need to dey give animals legal rights. — (bbc__33466, __no translation__)
- #NyscAllowance dey make corpers dey reason no go follow for Labour strike — (bbc__8094, __no translation__)
- INEC don promise to take proper care of corpers during election #NyscAllowance dey make corpers dey reason no go follow for Labour strike — (bbc__57241, __no translation__)
- Wetin dey make you dey reason, wetin dey make you concentrate, e don go. — (NST_cleaned__6190, __no translation__)
Translations
- English: think, reflect