Difference between revisions of "reason"
Line 15: | Line 15: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#wetin be de cause of someting | #wetin be de cause of someting | ||
− | #: {{ux|dv|Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason. |(bbc__78583, _The company shut down for | + | #: {{ux|dv|Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason. |(bbc__78583, _The company shut down for a while due to security reason_)}} |
#:* {{ux|dv|Di '''reason''' behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing. |(bbc__37754, _The Argungu fishing festival holds annually in other to promote unity and fishing_)}} | #:* {{ux|dv|Di '''reason''' behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing. |(bbc__37754, _The Argungu fishing festival holds annually in other to promote unity and fishing_)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|Di researchers come conclude say make dem wey like red meat no stop to dey chop because of health reason. |(bbc__37950, _The researchers concluded that non vegetarians | + | #:* {{ux|dv|Di researchers come conclude say make dem wey like red meat no stop to dey chop because of health reason. |(bbc__37950, _The researchers concluded that non vegetarians have no reason to stop the consumption of red meat for health reasons_)}} |
− | #:* {{ux|dv|Garri no fit get any '''reason''' to cost o, |(WAZP_02_Porico_M__106, There is no | + | #:* {{ux|dv|Garri no fit get any '''reason''' to cost o, |(WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Di Embassy bin announce say dem don close dem Abuja goment office for visa and American Citizen Service without '''reason'''. |(bbc__31217, _American Embassy closed down their visa and | + | #:* {{ux|dv|Di Embassy bin announce say dem don close dem Abuja goment office for visa and American Citizen Service without '''reason'''. |(bbc__31217, _American Embassy closed down their visa and Citizen Service office without reason_)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[health reason]], [[security reason]] | * [[health reason]], [[security reason]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''cause | + | * English: ''cause or motivation for an action'' |
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#make person think about someting well well before e do am | #make person think about someting well well before e do am | ||
#:* {{ux|dv|'''reason''' am wellwell before you talk o. Egbokhare -2020.|Think carefully before speaking}} | #:* {{ux|dv|'''reason''' am wellwell before you talk o. Egbokhare -2020.|Think carefully before speaking}} | ||
− | #make wetin person think be why e do wetin e do | + | #:* {{ux|dv|#Nysc allowance dey make corpers dey '''reason''' no go follow for Labour strike |(bbc__8094, _The corpers are reluctant to join the strike becuse of their NYSC allowance_)}} |
− | #:* {{ux|dv|Na football some pipo use '''reason''' di collabo. |(bbc__70746, | + | #wetin person think wey be why e do wetin e do |
− | #:* {{ux|dv|Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344 | + | #:* {{ux|dv|Na football some pipo use '''reason''' di collabo. |(bbc__70746, _Football motivated the choice some people made_)}} |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344._Every child has a right to their beliefs and what they worship_)}} |
− | #:* {{ux|dv|Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey '''reason''' di need to dey give animals legal rights. |(bbc__33466 | + | #wetin person suppose think before e go fit do wetin someting |
− | + | #:* {{ux|dv|Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey '''reason''' di need to dey give animals legal rights. |(bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Wetin dey make you dey '''reason''', wetin dey make you concentrate, e don go. |(NST_cleaned__6190. _The reason for your reluctance and conecntration no longer exist_)}} | |
− | #:* {{ux|dv|Wetin dey make you dey '''reason''', wetin dey make you concentrate, e don go. |(NST_cleaned__6190 | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: think, reflect | + | * English: ''think, reflect'' |
Revision as of 15:55, 29 October 2020
Naija
Etymology
From English: reason
Pronunciation
- rízìn
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 19
- Frequency rank in NSC treebank: 479
- Frequency in raw corpus: 977
- Frequency rank in raw corpus: 374
Noun
- wetin be de cause of someting
- Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason. — (bbc__78583, _The company shut down for a while due to security reason_)
- Di reason behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing. — (bbc__37754, _The Argungu fishing festival holds annually in other to promote unity and fishing_)
- Di researchers come conclude say make dem wey like red meat no stop to dey chop because of health reason. — (bbc__37950, _The researchers concluded that non vegetarians have no reason to stop the consumption of red meat for health reasons_)
- Garri no fit get any reason to cost o, — (WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)
- Di Embassy bin announce say dem don close dem Abuja goment office for visa and American Citizen Service without reason. — (bbc__31217, _American Embassy closed down their visa and Citizen Service office without reason_)
- Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason. — (bbc__78583, _The company shut down for a while due to security reason_)
Related forms
Translations
- English: cause or motivation for an action
Verb
- make person think about someting well well before e do am
- reason am wellwell before you talk o. Egbokhare -2020. — Think carefully before speaking
- #Nysc allowance dey make corpers dey reason no go follow for Labour strike — (bbc__8094, _The corpers are reluctant to join the strike becuse of their NYSC allowance_)
- wetin person think wey be why e do wetin e do
- Na football some pipo use reason di collabo. — (bbc__70746, _Football motivated the choice some people made_)
- Every pikin get right to reason wetin im wan reason, and to worship wetin im wan worship. — (hildrights__344._Every child has a right to their beliefs and what they worship_)
- wetin person suppose think before e go fit do wetin someting
- Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey reason di need to dey give animals legal rights. — (bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights)
- Wetin dey make you dey reason, wetin dey make you concentrate, e don go. — (NST_cleaned__6190. _The reason for your reluctance and conecntration no longer exist_)
Translations
- English: think, reflect