Difference between revisions of "room and parlour"
(→Naija) |
|||
Line 20: | Line 20: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''one bedroom flat'' |
Revision as of 06:15, 10 February 2021
Naija
Etymology
From: English room and parlour
Pronunciation
- rumanpalɔː
Noun
Na house wey get one room wey de dey use for bedroom and anoder room wey de dey use relax and welcome visitor.
- Na so some landlord dey build house wey the room no reach anyting but the money go plenty. — (NSC_Abonyi_2021, Some landlords have cubicles for rooms which are very expensive.)
- Big man house get plenty room pass poor man house. — (NSC_Abonyi_2021, There are more rooms in a rich man's house than in a poor man's.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: one bedroom flat