Difference between revisions of "rubber"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up. | |
− | :* {{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|( | + | #:* {{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|(NSC_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)}} |
− | + | # Someting wey de take plastic do. | |
− | :* {{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|( | + | #:* {{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|(NSC_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)}} |
− | + | # Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body | |
− | :* {{ux|dv| Guy man wey dey meet woman no wear '''rubber''' go see pepper when [[belle]] enter.|( | + | #:* {{ux|dv| Guy man wey dey meet woman no wear '''rubber''' go see pepper when [[belle]] enter.|(NSC_2021, A playboy who has sex without a condom will get into serious trouble if the woman becomes pregnant.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 22:24, 24 November 2022
Naija
Etymology
From: English rubber
Pronunciation
- rɔ́bà
Noun
- Di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.
- When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell. — (NSC_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
- Someting wey de take plastic do.
- Di rubber wey we dey use fetch water don spoil. — (NSC_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)
- Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
- Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter. — (NSC_2021, A playboy who has sex without a condom will get into serious trouble if the woman becomes pregnant.)
Synonym
Translation
- English: latex of rubber tree, plastic basin, condom