Difference between revisions of "rush"
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-rush.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-rush.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-rush.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-rush.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 17:07, 7 July 2021
Naija
Etymology
From: English rush
Pronunciation
- rɔ̂ʃ
Verb
Make someting or person dey flow or move with force or speed.
- Everybody just dey rush. — (Egbokhare_2021, Everyone is a hurry.)
- Emergency service say dem rush 29 pipo wey get minor and serious injury go hospital. — (bbc__46862, The emergency service said 29 people with minor and serious injuries were rushed to the hospital.)
- Go rush food, go siddon again. — (NST_cleaned__4156, Quickly eat and return to your seat.)
- That morning, as John dey try open one big iron drum, e cut im hand and blood come dey rush. — (jw__27962, As John was trying to open a big drum, he cut his hand and it began bleeding.)
- Today wey be Monday, make time dey rush, make time dey rush, make I go house. — (NST_cleaned__1793, I would like for time to fly by very fast today being Monday.)
Synonyms
Translations
- English: rush, stampede