Difference between revisions of "salute"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * sàlût |
<sm2>Pcm-ng-salute.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-salute.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-salute.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-salute.m.ogg</sm2> |
Revision as of 12:24, 16 September 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English salute
Pronunciation
- sàlût
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person dey talk or show sey e respect person.
- Unless you give di full elders for council deir proper salute dem no go let you talk. — (NSC_Agnes_2020, Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)
- Oga I dey troway salute. — (NSC_Agnes_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)
Synonyms
Translations
- English: salute, greeting
Verb
- Make person do someting wey show sey e dey respect person.
- I salute di officer. — (NSC_2020, I saluted the officer.)
- As deir oga enter, dem begin salute am. — (NSC_2020, Immediately their boss entered, they showed him respect by greeting him.)
Synonyms
Translations
- English: to give courtesy, greet