Difference between revisions of "sef"
(→Naija) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* sɛ̂f | * sɛ̂f | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-sef.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-sef.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Particle=== | ===Particle=== | ||
Line 38: | Line 32: | ||
* [[selfie]] | * [[selfie]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[gangan]], [[himsef]], [[hersef]], [[itsef]], [[deirsef]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''individual self'' | * English: ''individual self'' |
Revision as of 20:23, 15 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English self
Pronunciation
- sɛ̂f
Particle
- Na de main ting wey person wan talk about gangan.
- Who get de phone sef? — (JOS_33_Changing-Nigeria_DG__87, Who actually owns the phone?)
- Wetin sef? — (IBA_07_Na-Love_DG__311, What?!)
Particle (reflexive)
- Na when person dey talk about imself.
- you sef, you no dey try at all!. — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)
- you sef, you no dey try at all!. — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)
- Na when person dey talk about anoder person gangangan.
- You sef join make life hard for me dat year. — (NSC_Legbeti_2021. You too, are part of it)
- Im papa sef dey come — (NSC_Legbeti_2021. His father is coming too)
- Dem dey use am dey halla when person no dey measure up
- you sef, you no dey try at all!. — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)
- Barcelona too get many wahala sef. — (NSC_Legbeti_2021. Barcelona is bedevilled by so many challenges!
- Na person identity
- Na me call you sef, no be your papa. — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)
Related form
Synonyms
Translations
- English: individual self