Difference between revisions of "self contain"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''self'' and ''contain'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | * sɛ́lfkᴐ̂nteɪ́n | ||
− | === | + | |
− | + | ===Noun=== | |
− | + | * House wey get toilet, [[baff room]], and kitchen inside. | |
+ | :* {{ux|dv| I just rent one fine ''self contain'' for Bodija.|(NSC_2021, I just rented a nice self-contained flat at Bodija.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| '''Self contain''' don dey expensive like eye now o!|(NSC_2021, Self-contained apartments are really expensive now.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
+ | * [[self]] | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | + | * [[room and parlor]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''self-contain'' |
Revision as of 17:29, 26 August 2021
Naija
Etymology
From: English self and contain
Pronunciation
- sɛ́lfkᴐ̂nteɪ́n
Noun
- House wey get toilet, baff room, and kitchen inside.
- I just rent one fine self contain for Bodija. — (NSC_2021, I just rented a nice self-contained flat at Bodija.)
- Self contain don dey expensive like eye now o! — (NSC_2021, Self-contained apartments are really expensive now.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: self-contain