Difference between revisions of "send"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-send.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-send.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-send.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-send.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
===verb=== | ===verb=== |
Revision as of 21:12, 20 January 2022
Naija
Etymology
From: English send
Pronunciation
- sɛ̂nd
verb
Transitive Verb
- Make someting or person go anoder place.
- Abeg send message give my people for village. — (NSC_Odirin_2020, Please pass a message to my relations in the village.)
- You get di message wey I send yesterday? — (NSC_Odirin_2020, Did you get the message I sent?)
Intransitive Verb
- Make person no put mind for wetin person dey do.
- I no send o I fit drive okada if na there money go come out. — (NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)
- To send who no send you na jege. — (NSC_Odirin_2020, It is a waste of time to worry about people who don't like you .)
Translation
- English: send