Difference between revisions of "send"
Line 16: | Line 16: | ||
:*{{ux|dv|I no '''send''' o I fit drive okada if na there money go come out.|(NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)}} | :*{{ux|dv|I no '''send''' o I fit drive okada if na there money go come out.|(NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)}} | ||
:*{{ux|dv|To '''send''' who no '''send''' you na [[jege]].|(NSC_Odirin_2020, It is a waste of time to worry about people who don't like you .)}} | :*{{ux|dv|To '''send''' who no '''send''' you na [[jege]].|(NSC_Odirin_2020, It is a waste of time to worry about people who don't like you .)}} | ||
+ | |||
+ | ====Serial Verb==== | ||
+ | :*{{ux|dv|You no go come '''send''' me go Lagos before dey go sey anoder lockdown don start?|(NSC_Odirin_2020, Won't you send me to Lagos before another imminent lockdown?)}} | ||
===Synonym=== | ===Synonym=== |
Revision as of 15:20, 9 November 2020
Naija
Etymology
From: English send
Pronunciation
sɛnd
Definition
Make someting or person go anoder place.
Transitive Verb
- Abeg send message give my people for village. — (NSC_Odirin_2020, Please pass a message for my relations in the village.)
- You get di message wey I send yesterday? — (NSC_Odirin_2020, Did you get the message I sent?)
Intransitive Verb
- I no send o I fit drive okada if na there money go come out. — (NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)
- To send who no send you na jege. — (NSC_Odirin_2020, It is a waste of time to worry about people who don't like you .)
Serial Verb
- You no go come send me go Lagos before dey go sey anoder lockdown don start? — (NSC_Odirin_2020, Won't you send me to Lagos before another imminent lockdown?)
Synonym
Antonym
Translation
- English: Send