Difference between revisions of "settle"
(→Verb) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
Die matter. | Die matter. | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | #Make dem | + | #Make dem resolve matter. |
#:* {{ux|dv| Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.| Egbokhare_2020, They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)}} | #:* {{ux|dv| Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.| Egbokhare_2020, They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)}} | #:* {{ux|dv| Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)}} |
Revision as of 18:58, 6 November 2020
Naija
Etymology
From: English settle.
Pronunciation
- sɛ́tù
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 9
- Frequency rank in NSC treebank: 761
- Frequency in raw corpus: 408
- Frequency rank in raw corpus: 764
Definition
Die matter.
Verb
- Make dem resolve matter.
- Dem don settle am sey na im win number one for di run wey dem run. — Egbokhare_2020, They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)
- Court say make di two side go settle dia wahala. — (bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)
- Make someting calm down.
- Dey use am dey make people mind settle. — (jw__7020, It is used in calming the mind.)
- Dem say make I just stay for house until when di thing don settle — (deuber__2186, I was asked to stay at home pending when everything calms down.)
- Make person give money.
- Im go settle Friday. — (NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)
- MTN still tok say dem settle $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. — (bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)
Antoyms
Translations
- English: resolve