Difference between revisions of "start"
(→Verb) |
|||
Line 40: | Line 40: | ||
===Serial Verb=== | ===Serial Verb=== | ||
− | + | :*{{ux|dv|'''Start''' dey use my leg dey crawl dey come. |(ABJ_GWA_12_Accident_MG__132, I started crawling on my knees.)}} | |
− | + | *{{ux|dv|Just carry dem, mix cement, carry gravel, just '''start''' dey build o. |(ABJ_INF_11_Land_M__11, Carry the items, mix the cement, add gravel, and then you can start building.)}} | |
Revision as of 13:51, 29 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English start
Pronunciation
- stât
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 113
- Frequency rank in NSC treebank: 127
- Frequency in raw corpus: 4044
- Frequency rank in raw corpus: 94
Noun
Di time wey someting begin.
- Brazil neva lose any match since dis World Cup start. — (bbc__20576, Brazil has not lost a match since the World Cup began.)
- Di Black Stars boss give Emmanuel Boateng im first start for di national team. — (bbc__30863, The coach of the Black Stars gave Emmanuel Boateng his first appearance for the national team.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: start, beginning
Verb
- Make someting begin for person or somewhere.
- As I small reach, na so I start to dey sing. — (ENU_15_Music_M__8, I started singing even as a young person.)
- Na so, I start. — (WAZL_08_Edewor-Lifestory_MG__25, That’s how I began.)
- Ah I no con know where to start! — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, I was at a loss for where to begin!)
- Wetin dey start dis xenophobia attacks? — (bbc__99334, What was the cause of the xenophobia attacks?)
Serial Verb
- Start dey use my leg dey crawl dey come. — (ABJ_GWA_12_Accident_MG__132, I started crawling on my knees.)
- Just carry dem, mix cement, carry gravel, just start dey build o. — (ABJ_INF_11_Land_M__11, Carry the items, mix the cement, add gravel, and then you can start building.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to begin.