Difference between revisions of "stingykoko"
(→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Person wey dey do [[ijebu]] with money | + | * Person wey dey do [[ijebu]] with money. |
:* {{ux|dv| Why you dey do '''stingykoko'''?. |(NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)}} | :* {{ux|dv| Why you dey do '''stingykoko'''?. |(NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)}} | ||
:* {{ux|dv| If you dey do '''stingykoko''' I no go marry you. |( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)}} | :* {{ux|dv| If you dey do '''stingykoko''' I no go marry you. |( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)}} |
Revision as of 11:52, 19 July 2021
Naija
Etymology
From English: stingy and koko from Nigerian Pidgin.
Pronunciation
- stɪ̀ndʒì kókó
Noun
- Person wey dey do ijebu with money.
- Why you dey do stingykoko?. — (NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)
- If you dey do stingykoko I no go marry you. — ( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)
Related form
Synonym
Translation
- English: stingy
Adjective
Sey person no dey give oder people someting.
- Di man na stingykoko. — (NSC_Olukayode S.M_2021, The man is close-fisted)
- Even our God no be stingykoko he dey give us better better. — ( NSC_Olukayode S.M_2021, Even our God is generous he gives us the good things in life.)
Related form
Synonym
Translation
- English: stingy