Difference between revisions of "suffer"
(→Naija) |
|||
Line 2: | Line 2: | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
* [[sofa]] | * [[sofa]] | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English ''suffer''. | + | From English: ''suffer''. |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 11: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-suffer.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-suffer.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Na sey someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am. | + | * Na sey someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am. |
− | :*{{ux|dv|Di '''suffer''' don too much well, well.|(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)}} | + | :* {{ux|dv| Di '''suffer''' don too much well, well.|(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)}} |
− | :*{{ux|dv|People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new '''suffer''', dem call am human rights violation.|(bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)}} | + | :* {{ux|dv|People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new '''suffer''', dem call am human rights violation.|(bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)}} |
− | :*{{ux|dv|From that time, the kind '''suffer''' wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.|(jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)}} | + | :* {{ux|dv|From that time, the kind '''suffer''' wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.|(jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)}} |
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[suffer suffer]], [[sufferhead]] | * [[suffer suffer]], [[sufferhead]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''suffering'' | * English: ''suffering'' | ||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am. | + | * Make someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am. |
− | :*{{ux|dv|Dem no go torture or '''suffer''' any pikin.|(Egbokhare_2021, They will not torture or put any child through pain.)}} | + | :* {{ux|dv|Dem no go torture or '''suffer''' any pikin.|(Egbokhare_2021, They will not torture or put any child through pain.)}} |
− | :*{{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)}} | + | :* {{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)}} |
− | :*{{ux|dv|Come '''suffer''' di way me I dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__14046, Come and have a taste of | + | :* {{ux|dv|Come '''suffer''' di way me I dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)}} |
− | :*{{ux|dv|Na di consumers na dem dey '''suffer''' dis thing |(deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)}} | + | :* {{ux|dv|Na di consumers na dem dey '''suffer''' dis thing |(deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)}} |
:*{{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__22197, We are suffering here.)}} | :*{{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__22197, We are suffering here.)}} | ||
Line 44: | Line 37: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''suffer, abuse, maltreat'' | + | * English: ''suffer, abuse, maltreat, hardship'' |
Revision as of 12:51, 28 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: suffer.
Pronunciation
- sófà
Noun
- Na sey someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
- Di suffer don too much well, well. — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)
- People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new suffer, dem call am human rights violation. — (bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)
- From that time, the kind suffer wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk. — (jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)
Related forms
Translations
- English: suffering
Verb
- Make someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
- Dem no go torture or suffer any pikin. — (Egbokhare_2021, They will not torture or put any child through pain.)
- We dey here dey suffer. — (ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)
- Come suffer di way me I dey suffer. — (NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)
- Na di consumers na dem dey suffer dis thing — (deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)
- We dey here dey suffer. — (NST_cleaned__22197, We are suffering here.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: suffer, abuse, maltreat, hardship