Difference between revisions of "suffer"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 37: | Line 37: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
Make someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am. | Make someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am. | ||
− | :*{{ux|dv|Dem no go torture or '''suffer''' any pikin.|(Egbokhare_2021, | + | :*{{ux|dv|Dem no go torture or '''suffer''' any pikin.|(Egbokhare_2021, They will not torture or put any child through pain.)}} |
− | + | :*{{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Come '''suffer''' di way me I dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__14046, Come and have a taste of suffering the way I have.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|na di consumers na dem dey '''suffer''' dis thing |(deuber__1303, __no translation__)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__22197, __no translation__)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|I go dey here dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__6839, __no translation__)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Jehovah allow Satan '''suffer''' Job. |(jw__3962, __no translation__)}} | |
− | + | : {{ux|dv|Instead, Jehovah let Satan '''suffer''' Job. |(jw__41828, __no translation__)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|This one come make dem '''suffer''' for many years. |(jw__17404, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|This one come make dem '''suffer''' for many years. |(jw__17404, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|I no know sey na double '''suffer''', I go go '''suffer''' for Lagos. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__38, I didn't know the hardship would be twice as bad in Lagos.)}} | #: {{ux|dv|I no know sey na double '''suffer''', I go go '''suffer''' for Lagos. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__38, I didn't know the hardship would be twice as bad in Lagos.)}} |
Revision as of 15:51, 29 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English suffer.
Pronunciation
- sófà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 36
- Frequency rank in NSC treebank: 301
- Frequency in raw corpus: 1145
- Frequency rank in raw corpus: 323
Noun
Na sey someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
- Di suffer don too much well, well. — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)
- People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new suffer, dem call am human rights violation. — (bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)
- From that time, the kind suffer wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk. — (jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: suffering
Verb
Make someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
- Dem no go torture or suffer any pikin. — (Egbokhare_2021, They will not torture or put any child through pain.)
- We dey here dey suffer. — (ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)
- Come suffer di way me I dey suffer. — (NST_cleaned__14046, Come and have a taste of suffering the way I have.)
- na di consumers na dem dey suffer dis thing — (deuber__1303, __no translation__)
- We dey here dey suffer. — (NST_cleaned__22197, __no translation__)
- I go dey here dey suffer. — (NST_cleaned__6839, __no translation__)
- Jehovah allow Satan suffer Job. — (jw__3962, __no translation__)
- Instead, Jehovah let Satan suffer Job. — (jw__41828, __no translation__)
- This one come make dem suffer for many years. — (jw__17404, __no translation__)
- I no know sey na double suffer, I go go suffer for Lagos. — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__38, I didn't know the hardship would be twice as bad in Lagos.)
- But for me, me, I wan suffer meh I get my own. — (JOS_05_Buhari-Government_M__25, But for me, I, I want to suffer so that I will get mine.)
- Why Jehovah never still do something about all this suffer suffer? — (jw__46275, __no translation__)
- Why many people dey blame God for the suffer suffer wey dey this world? — (jw__46751, __no translation__)
- Pikin dem weh deh di go school di suffer plenti stigma, as deh di call dem 'Bamenda' and deh de feel laik some second class pipo. — (bbc__81334, __no translation__)
- But no be only Daniel di suffer dis kain tin, e reach about 500,000 pipo wey dey suffer spinal cord injury for di world and di case for Nigeria dey worse because medical care dey very cost. — (bbc__23114, __no translation__)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: abuse, maltreat