Difference between revisions of "sweet"
(→Naija) |
|||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-sweet.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sweet.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-sweet.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sweet.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Sey someting get sugar or honey. | |
− | + | :* {{ux|dv| Many people like to chop cake and '''sweet''' sometimes. |(jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)}} | |
− | + | * Sey someting get better taste for mouth. | |
− | + | :* {{ux|dv| De say na soup wey '''sweet''', na money make am. |(JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There goes a saying that says "the making of a delicious soup is expensive".)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| E dey '''sweet'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)}} | |
− | + | * Sey someting dey make person happy. | |
− | + | :* {{ux|dv| All this things dey make belle '''sweet''' us. |(jw__32703, All of this makes us very happy.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| E take like one hour before I come feel dis tin wey '''sweet''' my bodi. |(bbc__2561, It took up to an hour before I felt the effect of the excitement in my body.)}} | |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[sweet belle]] | * [[sweet belle]] | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[spoil mind]], [[bitter]] | * [[spoil mind]], [[bitter]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''delicious, tasty, sweet,happy'' | * English: ''delicious, tasty, sweet,happy'' |
Revision as of 14:39, 5 July 2021
Naija
Etymology
From English: sweet
Pronunciation
- swît
Adjective
- Sey someting get sugar or honey.
- Many people like to chop cake and sweet sometimes. — (jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)
- Sey someting get better taste for mouth.
- De say na soup wey sweet, na money make am. — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There goes a saying that says "the making of a delicious soup is expensive".)
- E dey sweet. — (JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)
- Sey someting dey make person happy.
- All this things dey make belle sweet us. — (jw__32703, All of this makes us very happy.)
- E take like one hour before I come feel dis tin wey sweet my bodi. — (bbc__2561, It took up to an hour before I felt the effect of the excitement in my body.)
Related form
Antonyms
Translations
- English: delicious, tasty, sweet,happy