Difference between revisions of "take"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive verb==== | ====Transitive verb==== | ||
− | + | #Make person collect something wey anoder person give. | |
− | :* {{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}} | + | #:* {{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}} |
− | :* {{ux|dv| Na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)}} | + | #:* {{ux|dv| Na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)}} |
− | + | # Make person pose for photo. | |
− | :{{ux|dv| Dem dey '''take''' foto |(NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)}} | + | #:* {{ux|dv| Dem dey '''take''' foto |(NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)}} |
− | + | # Make person dey drink or smoke someting. | |
− | + | #:* {{ux|dv| No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}} | |
− | :* {{ux|dv| No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}} | + | #:* {{ux|dv| Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[collect]], [[snap]] | * [[collect]], [[snap]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''take, accept, drink''. | * English: ''take, accept, drink''. |
Revision as of 10:33, 17 September 2021
Naija
Etymology
From: English take
Pronunciation
- têk
Auxiliary
- Wetin de dey use show how de dey do someting.
- Na so dem take finish the house o. — (NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)
- Dat na wetin de take do am. — (NSC_Tella_2021, That's what it is use for.)
Synonmys
Translation
- English: use
Verb
Transitive verb
- Make person collect something wey anoder person give.
- Take your size. — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
- Na im dose wey dey work for am go take. — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
- Make person pose for photo.
- Dem dey take foto — (NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)
- Make person dey drink or smoke someting.
- No dey smoke or take wetin fit put your life for danger — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
- Dey sip Krest take cause of my belle. — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)
Synonyms
Translations
- English: take, accept, drink.