Difference between revisions of "take"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Auxiliary=== | ===Auxiliary=== | ||
* Wetin de dey use show how de dey do someting. | * Wetin de dey use show how de dey do someting. | ||
− | :* {{ux|dv| Na so dem '''take''' finish the house o.|( | + | :* {{ux|dv| Na so dem '''take''' finish the house o.|(That's how they finished the building.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dat na wetin de '''take''' do am.|( | + | :* {{ux|dv| Dat na wetin de '''take''' do am.|(That's what it is used for.)}} |
====Synonmys==== | ====Synonmys==== | ||
* [[use]] | * [[use]] | ||
Line 23: | Line 23: | ||
#:* {{ux|dv| Na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)}} | #:* {{ux|dv| Na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)}} | ||
# Make person pose for photo. | # Make person pose for photo. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dem dey '''take''' foto.|( | + | #:* {{ux|dv| Dem dey '''take''' foto.|(They are snapping pictures.)}} |
# Make person dey drink or smoke someting. | # Make person dey drink or smoke someting. | ||
#:* {{ux|dv| No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger.|(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}} | #:* {{ux|dv| No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger.|(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}} |
Latest revision as of 18:59, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English take
Pronunciation
- têk
Auxiliary
- Wetin de dey use show how de dey do someting.
- Na so dem take finish the house o. — (That's how they finished the building.)
- Dat na wetin de take do am. — (That's what it is used for.)
Synonmys
Translation
- English: use
Verb
- Make person collect something wey anoder person give.
- Take your size. — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
- Na im dose wey dey work for am go take. — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
- Make person pose for photo.
- Dem dey take foto. — (They are snapping pictures.)
- Make person dey drink or smoke someting.
- No dey smoke or take wetin fit put your life for danger. — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
- Dey sip Krest take cause of my belle. — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)
Synonyms
Translations
- English: take, accept, drink.