Difference between revisions of "totori"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* tɔ̀tɔ̀rí | * tɔ̀tɔ̀rí | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-totori.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-totori.m.ogg</sm2> |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 20:27, 15 July 2021
Naija
Etymology
From: Urhobo totori
Pronunciation
- tɔ̀tɔ̀rí
Verb
- Make person body move am in a way wey sweet am.
- Dem dey totori im tin.. — (Egbokhare _2020. They tickled his private part.)
- Di ting totori your eye like, like tronaapo your eye. — (IBA_10_Recession_DG__104, The thing blows your mind like tronaapo.)
- My boyfriend sabi talk wey dey always totori my body — (NSC_Legbeti_2021. My boyfriend is adept at tickling me with endearments.)
Synonyms
Translations
- English: tickle