Difference between revisions of "use"
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* juz | * juz | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-use.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-use.m.ogg</sm2> |
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* When dem take someting . | * When dem take someting . |
Revision as of 20:52, 15 July 2021
Naija
Etymology
From: English use
Pronunciation
- juz
Noun
- When dem take someting .
- Dem use fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook — (NSC_Legbeti_2021. They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
- We hope say di community go enjoy am once dem get use to am, na wetin dem add put. — (bbc__7114, We hope the community begin to enjoy it when they get used to it.)
Synonyms
- take
Verb
- Wetin person dey take do someting.
- I don use de knife finish. — (NSC_Legbeti_2021. I am through with the knife.)
- So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
- Make one person just carry use anoder person come comot body like im no know am at all.
- Chima use me finish come go village bring wife. — (NSC_Legbeti_2021.Chima used me and later dump me.)
Synonyms
- sell
Translations
- English: Use