Difference between revisions of "use"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-use.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-use.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * When dem take someting . | |
− | + | :* {{ux|dv|Na fufu dem '''use''' eat di edikaikon soup wey grandma cook |(NSC_Legbeti_2021. They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|We hope say di community go enjoy am once dem get '''use''' to am, na wetin dem add put. |(bbc__7114, We hope the community begin to enjoy it when they get used to it.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 21: | Line 21: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Wetin person dey take do someting. | |
− | + | :* {{ux|dv|I don '''use''' de knife finish.|(NSC_Legbeti_2021. I am through with the knife.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey '''use''' to di weather. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)}} | |
*Make one person just carry use anoder person come comot body like im no know am at all. | *Make one person just carry use anoder person come comot body like im no know am at all. | ||
− | + | :* {{ux|dv|Chima '''use''' me finish come go village bring wife. |(NSC_Legbeti_2021.Chima used me and later dump me.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 18:06, 7 July 2021
Naija
Etymology
From: English use
Pronunciation
- juz
Noun
- When dem take someting .
- Na fufu dem use eat di edikaikon soup wey grandma cook — (NSC_Legbeti_2021. They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
- We hope say di community go enjoy am once dem get use to am, na wetin dem add put. — (bbc__7114, We hope the community begin to enjoy it when they get used to it.)
Synonyms
- sell
Translations
- English: no definition
Verb
- Wetin person dey take do someting.
- I don use de knife finish. — (NSC_Legbeti_2021. I am through with the knife.)
- So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
- Make one person just carry use anoder person come comot body like im no know am at all.
- Chima use me finish come go village bring wife. — (NSC_Legbeti_2021.Chima used me and later dump me.)
Synonyms
- sell
Translations
- English: Use