Difference between revisions of "wan"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make person mind like | + | * Make person mind like to do someting. |
:* {{ux|dv| Who '''wan''' dem? |(LAG_38_Elections_DG__31, Who wants them ?)}} | :* {{ux|dv| Who '''wan''' dem? |(LAG_38_Elections_DG__31, Who wants them ?)}} | ||
:* {{ux|dv| who '''wan''' teach me di work? |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__201, Who wants to teach me the work?)}} | :* {{ux|dv| who '''wan''' teach me di work? |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__201, Who wants to teach me the work?)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''want'' | * English: ''want'' |
Revision as of 18:06, 28 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: want and one
Pronunciation
- wɔ̃́
Pronoun
- When person wan talk about someting inside where many tings dey.
- Im tok dis wan wen im speak wit BBC Yoruba. — (bbc__23591,He/she said this one when he/she spoke with BBC Yoruba)
- Me I know say l don get ogbonge career so I go dey continue to dey fight for di wan wey l get. — (bbc__2460, I know that I already have a good career so I will continue to fight for the one I have.)
Translations
- English: one
Verb
- Make person mind like to do someting.
- Who wan dem? — (LAG_38_Elections_DG__31, Who wants them ?)
- who wan teach me di work? — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__201, Who wants to teach me the work?)
Translations
- English: want