Difference between revisions of "weewe"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin man dey take piss. | * Wetin man dey take piss. | ||
− | :* {{ux|dv| Di pikin dey run naked up and down with im '''weewe''' for inside compound.|(NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.}} | + | :* {{ux|dv| Di pikin dey run naked up and down with im '''weewe''' for inside compound.|(NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.)}} |
:* {{ux|dv| I hear for news say one woman cut her husband '''weewe''', because say she catch am dey cheat.|(NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.}} | :* {{ux|dv| I hear for news say one woman cut her husband '''weewe''', because say she catch am dey cheat.|(NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.}} | ||
* Na someting wey dem dey smoke to get [[high]]. | * Na someting wey dem dey smoke to get [[high]]. | ||
Line 18: | Line 18: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''penis'', ''marijuana'' | * English: ''penis'', ''marijuana'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 13:09, 19 July 2021
Naija
Etymology
From English: wee
Pronunciation
- wîwî
Noun
- Wetin man dey take piss.
- Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound. — (NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.)
- I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat. — (NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.
- Na someting wey dem dey smoke to get high.
- He dey take weewe for night. — (NSC_Olukayode S.M_2021, He somkes marijuana at night.)
- Weewe don scatter dat boy head. — (NSC_Olukayode S.M__2021, The boy's mental health, has been messed up with the use of Marijuana.)
Synonyms
Translations
- English: penis, marijuana
Verb
- Make person dey comot water for body.
- He dey weewe for night. — (NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.)
- After e don high, na bush e don dey weewe. — (NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.)
Synonyms
Translations
- English: urinate