Difference between revisions of "well"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Adverb) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | === | + | ===Etymology1=== |
From: English ''well'' | From: English ''well'' | ||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Hole wey dem dig for ground make dey fit get water. | * Hole wey dem dig for ground make dey fit get water. | ||
− | :* {{ux|dv| Dem suppose dig di '''well''' make e deep if dem want water wey clean [[well well]]. |( | + | :* {{ux|dv| Dem suppose dig di '''well''' make e deep if dem want water wey clean [[well well]]. |(NSC_2021, They ought to dig deep if they want clean water from the well.)}} |
:* {{ux|dv| So Rebekah come run go the '''well''' go fetch water many many times. |(jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)}} | :* {{ux|dv| So Rebekah come run go the '''well''' go fetch water many many times. |(jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''water well'' | * English: ''water well'' | ||
+ | |||
+ | |||
+ | ===Etymology2=== | ||
+ | From: English ''well'' | ||
+ | |||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * wɛ̂ | ||
+ | <sm2>pcm-ng-well.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>pcm-ng-well.m.ogg</sm2> | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | # Sey person body dey alright, noting do am. | + | # Sey person body dey alright, noting do am. Sey e no dey sick or e no dey crase. |
#:* {{ux|dv| Your faith don make you '''well'''.|(jw__21088. Your faith has made you whole again.)}} | #:* {{ux|dv| Your faith don make you '''well'''.|(jw__21088. Your faith has made you whole again.)}} | ||
#:* {{ux|dv| You no '''well'''. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not fine.)}} | #:* {{ux|dv| You no '''well'''. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not fine.)}} | ||
#:* {{ux|dv| De con call us for village say our moder no '''well'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)}} | #:* {{ux|dv| De con call us for village say our moder no '''well'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)}} | ||
# Sey someting pass beta place for person body or mind. | # Sey someting pass beta place for person body or mind. | ||
− | #:* {{ux|dv| Di pounded yam and vegetable soup go down '''well''' . |( | + | #:* {{ux|dv| Di pounded yam and vegetable soup go down '''well'''.|(NSC_2021, The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)}} |
− | #:* {{ux|dv| When I hear sey she born, di news sweet me for body '''well'''. |( | + | #:* {{ux|dv| When I hear sey she born, di news sweet me for body '''well'''. |(NSC_2021, The news of her safe delivery was uplifting.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''healthy, fine'' | * English: ''healthy, fine'' | ||
Line 29: | Line 38: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
# When person or someting dey do normal or make sense. | # When person or someting dey do normal or make sense. | ||
− | #:* {{ux|dv| Tell James make he do '''well''' o. |( | + | #:* {{ux|dv| Tell James make he do '''well''' o. |(NSC_2021, Tell James to be of good behavior.)}} |
#:* {{ux|dv|Guy, I don't know if tings go work out dat '''well'''. |(NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)}} | #:* {{ux|dv|Guy, I don't know if tings go work out dat '''well'''. |(NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|You say tings no go '''well''' again after dem sack you? |( | + | #:* {{ux|dv|You say tings no go '''well''' again after dem sack you? |(NSC_2021, You said things turned upside down for you after the sack?)}} |
# Someting or person wey dey okay. | # Someting or person wey dey okay. | ||
#:* {{ux|dv| Dey teach french '''well'''? |(JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well?)}} | #:* {{ux|dv| Dey teach french '''well'''? |(JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well?)}} |
Revision as of 04:44, 26 December 2022
Naija
Etymology1
From: English well
Pronunciation
- wɛ̂
Noun
- Hole wey dem dig for ground make dey fit get water.
- Dem suppose dig di well make e deep if dem want water wey clean well well. — (NSC_2021, They ought to dig deep if they want clean water from the well.)
- So Rebekah come run go the well go fetch water many many times. — (jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)
Translation
- English: water well
Etymology2
From: English well
Pronunciation
- wɛ̂
Adjective
- Sey person body dey alright, noting do am. Sey e no dey sick or e no dey crase.
- Your faith don make you well. — (jw__21088. Your faith has made you whole again.)
- You no well. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not fine.)
- De con call us for village say our moder no well. — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)
- Sey someting pass beta place for person body or mind.
- Di pounded yam and vegetable soup go down well. — (NSC_2021, The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)
- When I hear sey she born, di news sweet me for body well. — (NSC_2021, The news of her safe delivery was uplifting.)
Translation
- English: healthy, fine
Adverb
- When person or someting dey do normal or make sense.
- Tell James make he do well o. — (NSC_2021, Tell James to be of good behavior.)
- Guy, I don't know if tings go work out dat well. — (NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)
- You say tings no go well again after dem sack you? — (NSC_2021, You said things turned upside down for you after the sack?)
- Someting or person wey dey okay.
- Dey teach french well? — (JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well?)
- E try very well. — (LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)
Related form
Synonyms
Translations
- English: well, approvingly