Difference between revisions of "wella"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Adverb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija=) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
− | ==Naija | + | ==Naija== |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''well'' | From: English ''well'' |
Revision as of 11:59, 17 September 2021
Naija
Etymology
From: English well
Pronunciation
- wɛ́là
Adverb
- Make someting dey no be small
- If you put am ugba con put fish oduazu ah you go like am wella o. — (D_ENU_13_School life, If you put the African oil bean seed then put a fish tail, you'll really like it.)
- Dat rain wey fall from morning, e soak dem wella. — (D_PRT_10_Market_043, That rain that fell since morning, it really soaked them.)
Synonyms
Translation
- English: very well