Difference between revisions of "workplace"

(Created page with "==Naija== ===Alternative form=== * work plac ===Etymology=== From: English ''work'' and ''place'' ===Pronunciation=== * <sm2>Pcm-ng-workplace.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-wo...")
(No difference)

Revision as of 18:25, 9 February 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From: English work and place

Pronunciation

Play

Noun

  • Na building where people dey stay take work.
  • My workplace near one yeye hospital wey dey smell everytime.  — (NSC_Legbeti_2021. My office is beside one smelly hospital.)