Difference between revisions of "drive"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
| Line 22: | Line 22: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# As people dey inside motor dey go somewhere. | # As people dey inside motor dey go somewhere. | ||
| − | #: {{ux|dv|Di town na few minutes '''drive''' from di city centre but e dey completely cut off from di beauty and swag wey pipo know for Abuja. |(bbc__39090, The town is a few minutes drive from the city centre, but it is completely cut off from the beauty and exuberance people know Abuja for.)}} | + | #:* {{ux|dv|Di town na few minutes '''drive''' from di city centre but e dey completely cut off from di beauty and swag wey pipo know for Abuja. |(bbc__39090, The town is a few minutes drive from the city centre, but it is completely cut off from the beauty and exuberance people know Abuja for.)}} |
# As person get [[ginger]] to do someting. | # As person get [[ginger]] to do someting. | ||
| − | #: {{ux|dv|With di top performers dem, dat '''drive''' dey come within demsef. |(bbc__11476, The top performers know that the drive comes from within.)}} | + | #:* {{ux|dv|With di top performers dem, dat '''drive''' dey come within demsef. |(bbc__11476, The top performers know that the drive comes from within.)}} |
Revision as of 10:07, 11 February 2021
Naija
Alternative forms
- pack 0.74 339, thief 0.71 301, ride 0.70 78, hide 0.70 417, flow 0.69 125, pursue 0.67 426, fetch 0.67 49, smoke 0.67 235, dig 0.67 102
Etymology
Borrowed from English drive
Pronunciation
- dráìv
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 18
- Frequency rank in NSC treebank: 500
- Frequency in raw corpus: 381
- Frequency rank in raw corpus: 817
The word is used more orally than in written texts.
Noun
- As people dey inside motor dey go somewhere.
- Di town na few minutes drive from di city centre but e dey completely cut off from di beauty and swag wey pipo know for Abuja. — (bbc__39090, The town is a few minutes drive from the city centre, but it is completely cut off from the beauty and exuberance people know Abuja for.)
- As person get ginger to do someting.
- With di top performers dem, dat drive dey come within demsef. — (bbc__11476, The top performers know that the drive comes from within.)
Translations
- English: drive
Verb
drive: to chase away -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- I go drive am comot. — (I will chase him away.)
- mark-obj (frequency:18)
- Rescue workers even free di people wey drive dem. — (bbc__65418, __no translation__)
- Police say dem no use real bullet to drive people. — (bbc__82603, __no translation__)
- - (frequency:16)
- The sister sabi drive. — (jw__30139, __no translation__)
- And if you know sey you want drive, make you no drink. — (IBA_13_Road-Safety_M__105, And if you know that you want to drive, you should not drink.)
- obj (frequency:15)
- Drive dem? — (deuber__6665, __no translation__)
- Na Pidgin drive di story. — (WAZK_06_Prince-Daniel_M__39, It's Pidgin that drove the story.)
- aux-obj (frequency:12)
- Na you go drive di car. — (IBA_13_Road-Safety_M__97, It is you that will drive the car.)
- Na anoder person, dey drive di motor. — (WAZA_05_Big-Mo_MG__58, Someone else drives the car.)
- mark (frequency:9)
- E teach us how to drive. — (jw__30140, __no translation__)
- Saudi Arabia wan allow women to drive — (bbc__87103, __no translation__)
- aux-nsubj (frequency:7)
- she dey drive. — (bbc__34264, __no translation__)
- Im dey drive, im dey behind me. — (NST_cleaned__25373, __no translation__)
- aux (frequency:5)
- Na me dey drive. — (JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__37, It is me that is driving.)
- No be siddon you siddon dey drive, no be siddon I siddon dey follow you? — (NST_cleaned__26440, __no translation__)
- aux-mark (frequency:3)
- Continue to dey drive, anyhow e be you go reach where you dey go. — (jw__6073, __no translation__)
- Even me as I dey now, I dey drink sometimes, but no be like sey I go drink, con drive. — (IBA_13_Road-Safety_M__92, Even me, as I am, sometimes I drink, but not that I will drink and then drive.)
- advmod (frequency:2)
- If you go drink, no drive, if you go drive, no drink! — (NST_cleaned__39903, __no translation__)
- So I dey advice sha, if you, can, since you too sabi drive so try. — (NST_cleaned__3445, __no translation__)
- cc-obj (frequency:2)
- Militants wey deo style like say dem be UN peacekeepers - dem wear di blue helmet and drive vehicle wey get di UN logo - attack two station near di airport for Timbuktu. — (bbc__67204, __no translation__)
- Lagos state police Command also sama warning give all road users say make dem no use dis grace period for operation velvet take dey drive anyhow for roads as e be say na time for dem to get dia vehicle documents and di correct permits togeda.Dem add say di Command go continue to make sure say pipo obey di laws wey say make dem no drive for BRT lanes, park dia motor anyhow dey cause hold up and drive one way. — (bbc__63032, __no translation__)
- advcl-aux (frequency:2)
- Before you go go home sef, if dey go dey drive dey go, tipper... — (NST_cleaned__35779, __no translation__)
- Before you go go home sef, if dey go dey drive dey go, tipper... about fifty tippers wit sand go dey follow you. — (ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__58, In fact, before you go home, if you will be driving down, tippers... about fifty tipper loads of sand will follow you.)
Derived forms
Synonyms
- pack 0.74 339, thief 0.71 301, ride 0.70 78, hide 0.70 417, flow 0.69 125, pursue 0.67 426, fetch 0.67 49, smoke 0.67 235, dig 0.67 102
Antonyms
- pack 0.74 339, thief 0.71 301, ride 0.70 78, hide 0.70 417, flow 0.69 125, pursue 0.67 426, fetch 0.67 49, smoke 0.67 235, dig 0.67 102
Translations
- English: to chase away