Difference between revisions of "dobale"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
| Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Na make person lie down greet person wey senior am or wey pass am. | # Na make person lie down greet person wey senior am or wey pass am. | ||
| − | :* {{ux|dv|I go go '''dobale''' for am make dem allow me comot. |(NSC_Tella_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)}} | + | #:* {{ux|dv|I go go '''dobale''' for am make dem allow me comot. |(NSC_Tella_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)}} |
# Wetin man dey carry im friends go do when e want marry. | # Wetin man dey carry im friends go do when e want marry. | ||
| − | :* {{ux|dv|We go do '''dobale''' for im wedding for Lagos. |(NSC_Tella_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)}} | + | #:* {{ux|dv|We go do '''dobale''' for im wedding for Lagos. |(NSC_Tella_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to prostrate while greeting an older person male''. | * English: ''to prostrate while greeting an older person male''. | ||
Revision as of 13:32, 24 May 2021
Naija
Etymology
From Yoruba dobale (prostrate).
Pronunciation
- dɔ̀bálɛ̀
Verb
Intransitive Verb
- Make person lie face down for ground greet.
- Dobale for baba. — (Egbokhare_2021, Prostrate and greet father.)
- I no fit dobale for anybody. — (NSC_Tella_2021, I can't prostrate for anyone.)
Noun
- Na make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
- I go go dobale for am make dem allow me comot. — (NSC_Tella_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)
- Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
- We go do dobale for im wedding for Lagos. — (NSC_Tella_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)
Translations
- English: to prostrate while greeting an older person male.