Difference between revisions of "longatrot"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
| Line 21: | Line 21: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Person wey too dey chuk eye for wetin no be im own. | * Person wey too dey chuk eye for wetin no be im own. | ||
| − | * {{ux|dv| Why you still dey ask make e give you extra, you be '''longatrot o.''' | (NSC_2021, Why are you still asking for extra, you are greedy!)}} | + | :* {{ux|dv| Why you still dey ask make e give you extra, you be '''longatrot o.''' | (NSC_2021, Why are you still asking for extra, you are greedy!)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''greedy'' | * English: ''greedy'' | ||
Revision as of 14:19, 5 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English long and throat
Pronunciation
- lɔ̀ngàtrôt
Noun
- Make person too dey chuk eye for wetin no be im own.
- Pikin wey get longatrot need make de help am, or na prison go end am. — (NSC_2021, A child that is greedy needs help, or he'll end up in prison.)
- longatrot na wetin dey make people dey chop government money. — (NSC_2021, Greed is the reason people embezzle government funds.)
Translations
- English: greed
Adjective
- Person wey too dey chuk eye for wetin no be im own.
- Why you still dey ask make e give you extra, you be longatrot o. — (NSC_2021, Why are you still asking for extra, you are greedy!)
Translations
- English: greedy