Difference between revisions of "ebo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From: Edo ''ebo'' (''sacrifice'') | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * ɛ̀bɔ̀ |
<sm2>Pcm-ng-ebo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ebo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-ebo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ebo.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | + | * Someting wey de use dey beg ancestors for someting. | |
| − | + | :* {{ux|dv| Na who get mind dey go chop'''Ebo''' wey dem keep for junction. |(NSC_2021, Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| Which kind church you dey go wey you still dey carry '''ebo'''? I fear who no fear you no o. |(NSC_2021, What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | + | [[sacrifice]] | |
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English:''sacrifice'' |
Revision as of 12:42, 8 July 2021
Naija
Etymology
From: Edo ebo (sacrifice)
Pronunciation
- ɛ̀bɔ̀
Noun
- Someting wey de use dey beg ancestors for someting.
- Na who get mind dey go chopEbo wey dem keep for junction. — (NSC_2021, Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)
- Which kind church you dey go wey you still dey carry ebo? I fear who no fear you no o. — (NSC_2021, What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)
Synonyms
Translations
- English:sacrifice