Difference between revisions of "korokoro"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-korokoro.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-korokoro.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Adverb=== |
| − | * | + | * As eye [[true true]] see. |
| − | + | :* {{ux|dv|Na di reality wey we dey live inside and I see am '''korokoro''' dat day. |(bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)}} | |
| − | :* {{ux|dv|Na di reality wey we dey live inside and I see am '''korokoro''' dat day. |(bbc__5056, | + | :* {{ux|dv| You go think sey na lie, come make e clear '''korokoro'''. |(NSC_2021, You'll think it's a lie |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | * | + | * Make eye [[true true]] see. |
| − | : {{ux|dv|you mean sey you see Rukevwe wit your '''korokoro''' eye?|(Egbokhare_2020. You mean | + | : {{ux|dv|you mean sey you see Rukevwe wit your '''korokoro''' eye?|(Egbokhare_2020. You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)}} |
| − | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| [[pipo]] wey don see di airport wit [[dia]] two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. |(bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* | * | ||
Revision as of 12:03, 9 July 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kòrókòró
Adverb
- As eye true true see.
- Na di reality wey we dey live inside and I see am korokoro dat day. — (bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)
- {{ux|dv| You go think sey na lie, come make e clear korokoro. |(NSC_2021, You'll think it's a lie
Adjective
- Make eye true true see.
- you mean sey you see Rukevwe wit your korokoro eye? — (Egbokhare_2020. You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)
- pipo wey don see di airport wit dia two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. — (bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)
Synonyms
Translations
- English: bare faced, clear, influenced.